(Initiating rage process) Oh Oh no Eh-yeah, eh-yeah
Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, comma Original, no be parody E no fit clear for your memory Whether na winter or summer, ajeh
Barbados, Havana, livin' life See my fire burnin' bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dem never know I kala tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me
Energy wrong, I log off (Log off) Mowa friendly and conscious (And conscious) I'm allergic to isokuso I'm not ready for confusion (No, no, no, no) Dem telly me make I show love (Show love) Sability on gbona Everything na connection I'm not ready for confusion, oh
Things happen inside life Draw tattoo, make I live my life Dreams come true, if na fight Fight the fight, make you no go tire Fire dey go, fire dey go You need to put your body and soul Leave your worries alone
Barbados, Havana, livin' life See my fire burnin' bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dem never know I kala tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me (Oh)
Energy wrong, I log off Mowa friendly and conscious I'm allergic to isokuso I'm not ready for confusion (No) Dem telly me make I show love Sability on gbona (On gbona) Everything na connection I'm not ready for confusion (Confusion)
Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, comma Eh-yeah Eh-yeah, yeah-yeah (London) Steady increasing the commas Comma, comma, comma
Compositores: Alastair Joseph O'donnell (PRS), Michael Ovie Hunter (PRS), Nnaemeka Ikechukwu Clinton (BMI), Prince Oghenemine Omoferi (Mbryo Max) (BMI), Sarah Aderibigbe Oyinkansola (Ayra Starr) (PRS)Editor: Mavin Global Holdings LimitedAdministração: Warner Chappell Music Ltd (PRS)ECAD verificado obra #42675291 em 19/Abr/2024 com dados da UBEM