Ayra Starr

Sability

Ayra Starr


London (London)

E n lę oh
Greet everybody for here oh
Padi jo shey shey pęlę oh
Mo ti so funwon tęlę oh
Belle oh
Deliver like I get belle oh
Dem say I dey go cele oh
Dem say I dey go cele oh

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)

Oni reason
Oni reason why dem dey call me oloyin
While you beefing, I'm still lеading
Kill anything I no fit miss
You no go fit in my shoes
High fashion, Jimmy Choo
Wanna sip some jin and juice
Tomorrow will bе okay

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi oh, oh-oh (Come on, come oh)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do
Compositores: John Vincent Ighodaro (PRS), Kehinde Olasunkanmi Alabi (PRS), Longomba Awilo (Joco Awilo) (SACEM), Michael Ovie Hunter (PRS), Oluwadamilare David Aderibigbe (BMI), Prince Oghenemine Omoferi (Mbryo Max) (BMI), Prosper Udu, Sarah Aderibigbe Oyinkansola (Ayra Starr) (PRS)Editores: Because Art Et Audit (SACEM), Ciel Bleu Editions (SACEM), Mavin Global Holdings Limited, Soc Sony ATV Allegro Music Publishing France (SACEM)Administração: Soc Sony ATV Allegro Music Publishing France (SACEM), Sony Music Publishing LLC, Warner Chappell Music Ltd (PRS)ECAD verificado obra #38463797 em 21/Abr/2024 com dados da UBEM

Encontrou algum erro? Envie uma correção >

Compartilhe
esta música

Ouça estações relacionadas a Ayra Starr no Vagalume.FM
ESTAÇÕES