Kpokpotikpo kpo kpo kpo Baby you know that I'm in a chokehold Kpokpotikpo kpo kpo kpo Baby you know that I'm in a chokehold oh Kpokpotikpo kpo kpo kpo Baby you know that I'm in a chokehold Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature If you call, I go come deliver I no go fall e your hand, never Say na me you go love forever I'm a khaki, no fit be leather Oh my Angeli, Angelina Oh my Angeli, Angelina
Oh mi o da oh Anytime wey I see you for the club, I dey television your body Shey you no know sa the thing wey you carry fit kill somebody You know I feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it pon me And I know you shy but it's cool when we're making love
On the low On the low On the low On the low On the low On the low On the low On the low
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature If you call, I go come deliver I no go fall e your hand, never Say na me you go love forever I'm a khaki, no fit be leather Oh my Angeli, Angelina Oh my Angeli, Angelina
Oh no Shey when I want dey comot, make I signal you Why you want to dey question me like an interview I'm tryna put the ring on your finger too And dey better, guy guy Be a better guy guy
On the low On the low On the low On the low On the low On the low On the low On the low
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature (ah baby) If you call, I go come deliver (ah baby) I no go fall e your hand, never (ah baby) Say na me you go love forever (ah baby) I'm a khaki, no fit be leather (ah baby) Oh my Angeli, Angelina (ah baby) Oh my Angeli, Angelina (ah baby)
Jesu
Compositores: Damini Ebunoluwa Ogulu (Burna Boy) (PRS), Peter Kelvin Amba Udoma (Kel P) (SACEM), Piriye IsokrariEditores: Immensum Music (PRS), Udoma Amba Peter Kelvin, Universal Music Publishing (SACEM), Universal Tunes (SESAC)Publicado em 2019 (17/Jan)ECAD verificado obra #22226101 e fonograma #19660900 em 15/Mai/2024 com dados da UBEM