Wizkid

Fever

Wizkid


Aww. yeah, yeah, stayboy dey for you
OO... starboy dey for youbaby girl you fine you set oh
Girl you make my eye dey red oh
Anytime you no dey close to me yeah yeah
Baby girl na you I want oh
Baby shey na me you want oh
Make we dey one plus one na two, yeah, yeah, yeah

Walachi oh say, walicha, walicha oh sey wani ocha
Walachi oh say, walicha, e be only you be my desire oh
Walachi oh say, walicha, walicha oh sey wani ocha
Walachi oh say, walicha, only your water fit quench my fire

Aww. yeah, yeah, stayboy dey for you
OO... starboy dey for you

Make you no dey whine, you you dey stand fit oh
Open up my mind say na only you dey my mind oh
Yeah. baby girl you fine, you set oh
Girl you make my eye dey red oh
Anytime you no dey close to me, yeah yeah
Baby girl na you I want oh
Baby shey na me you want oh
Make we dey one plus one na two, yeah yeah, yeah

Walachi oh say, walicha, walicha oh sey wani ocha
Walachi oh say, walicha, e be only you be my desire oh
Walachi oh say, walicha, walicha oh sey wani ocha
Walachi oh say, walicha, only your water fit quench my fire

Aww. yeah, yeah, stayboy dey for you
OO... starboy dey for you

This kind love wey I get e no koni oh
Baby girl I go dey with you till the morning oh
This love we I get for you e no funny oh
No be koni koni love wey I use you play (use you play, odor)
Anywhere you go baby I go be your handbag
Gone are the days I go let you stand far
Make you no dey whine, you you dey stand fit oh
Open up my mind, say na only you dey my mind oh

Walachi oh say, walicha, walicha oh sey wani ocha
Walachi oh say, walicha, e be only you be my desire oh
Walachi oh say, walicha, walicha oh sey wani ocha
Walachi oh say, walicha, only your water fit quench my fire

Aww. yeah, yeah, stayboy dey for you
OO... starboy dey for you
Compositores: Ayodeji Ibrhim Balogun (Wizkid) (PRS), Okhuofu IsaiahEditores: Green Light Music Publishing Limited, Sony/ATV Music Publishing Limited (PRS)Administração: Sony Music Entertainment Pty L (SAMRO), Sony Music Publishing LLCECAD verificado obra #26249504 em 19/Abr/2024 com dados da UBEM

Encontrou algum erro? Envie uma correção >

Compartilhe
esta mĂşsica

Ouça estações relacionadas a Wizkid no Vagalume.FM
ESTAÇÕES